Friday, June 21, 2024

Father's song Super Hero

 Super hero ( Akoni to Tayo )

You are a hero I have seen 

Red: no be super man 

You are a hero in my life (daddy ) 

Res: no be spider man 

You are a hero that I love so dearly 

Res: not a black panther 


Chorus: Cus you be 

Res: super , super , super hero 

I say you be 

Super , super , super hero 


Yes you are a super hero 

That have always wanted to celebrate 

Your sacrifice no be small

Every morning, afternoon and night

You are my super hero 

No be for mouth , na Wetin I Dey see

You Dey always care for me 

Even when I don’t deserve it 


Chorus 


You be the crown for my head 

I no go fit throw-wey you Sam Sam 

You Dey always stand gidigba 

When challenges of life arise 

You no be super man 

But you no Dey carry last o honey 

You no be perfect man 

But you are a God fearing man 


Chorus 


Fathers are giants , yes they are warriors 

They won’t take defeat for an answer 

They are winners , they are champions 

They match from strength unto glory 

They are sitted with Christ in the heavenlies

Above principality and powers

And everywhere they go 

The gospel strive with them 


Chorus 


Vamp: Emi a gbori yin fun baba o 

             ( I hail my father ) 

Ako ni to ta yo 

(Super hero) 


Emi a gbo su ba fun baba o

…..


For you be super , you be super e ….

Emi a gbori yin 

Mo se Dan sa ki ….

Emi a kiira fun baba oo.

No comments:

Post a Comment